album cover
Save Me
Dance
Save Me was released on February 25, 2021 by 2338789 Records DK as a part of the album Save Me - Single
album cover
Release DateFebruary 25, 2021
Label2338789 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM127

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Akachukwu michael
Akachukwu michael
Songwriter

Lyrics

Uuuuhhh
If no be you
Wetin I for do do
See Enemy Yakpa
Them wan pull me down
Tell me Wetin I do them
But God never Allow them Lie Lie
Thank you lord for your my savior
I love you multiple and uncountable
Oh lord
Baba Chewemu
Oluwa Biko Chewemu
Baba Biko Chewemu
Eh he Baba Chewemu
I say Baba Chewemu
Oluwa Biko Chewemu Eeeh
Bad belle di too much
Baba chewemu
1 Verse
My People Bianu - Bianu lere
Come and see what god have done for me
Even when I no get hopenu nana
God carry chear seat down there for me
I Say
Kedi ihe nga enye gi chineke
Omama juru ahu
Kedu ihe mga emere chike Onye obi oma
Broda
If I give you money -E go Do?
If I give you car - E go Do?
Shey you I give house - E Go Do
Baba accept my praise
Oh Lord
If I give you money -E go Do?
If I give you house - E go Do?
Shey you I give car - E Go Do
Baba accept my praise - Joor nu
Baba Chewemu
Oluwa Biko Chewemu
Baba Biko Chewemu
Eh he Baba Chewemu
I say Baba Chewemu
Oluwa Biko Chewemu
Bad belle di too much
Baba chewemu
Make way
If I start to Dey talk
Start to Dey give me mic record
God blessing come no Dey fumble at all
Back then wen you poor Adiro eshi ushi Oma boy
Anytime you sleep you Dey wake up
Sometimes you no go pray you go lock up - Lock Up
God wey Dey save na fine God - fine God
If no be him now you go Dey round up
Na God Dey save
**** pray with faith
If your friend pass you
Stop to Dey Hate
No Dey follow bad friends wey no Dey appreciate
Before better thing come there way e Dey Teeh
Bro no reason am for kama
Who get bread me I get Akara
Pay back time be like Monday hammer
When you be your self e go be like say you no normal
Kwuobe
Baba Chewemu
Oluwa Biko Chewemu
Baba Biko Chewemu
Eh he Baba Chewemu
I say Baba Chewemu
Oluwa Biko Chewemu
Bad belle di too much
Baba chewemu
Is your boy Micklef
Written by: Akachukwu michael
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...