album cover
Glory
26
Hip-Hop/Rap
Glory was released on March 1, 2021 by 2036918 Records DK as a part of the album Glory - Single
album cover
Release DateMarch 1, 2021
Label2036918 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ibrahim Abdullahi Opeyemi
Ibrahim Abdullahi Opeyemi
Songwriter

Lyrics

Uhmm
Yeah
Uh yeah
Whizzberry wey dey sing song
Elejo ma lo le jo
Oloro ma lo lo ro
Talika ama ba
Talika rin
Olowo ama ba olola rin
I want to be a popular musician
Make dem Hoes no dey bother me
Health and wealth is importanti
Ogogoro no be moet
Blue and white no be Hennessy
Before you lavish
Make you check yourself
Aloku motor
Go give u problem
Listen to my song
Oma keko nbe
We no go ever see problem
Hmm nkan be
Kolohun masewa ni
Atoroje yeh e yeh
I wanna rich pass dangote o
Kin fowo sere o
Buy Bentley for mummy mi o
Ki ilekun si fun Alanu mi o
Make I give God the glory o
From ikeja down to Chita
All of my guys
Dem be grinding
For the mulla
I'll never go down
Forward ever
Backward never yeh yeh
Being rich all day
No time
I pray make God lift me high
Cause I don't wanna waste no time
Ahn ahn
Depression can kill man
Small thing no fit stop my plan
I'm a big boy
I'm a big boy
E no bad
If I Dey cruise in the Beamer
I wanna meet up
I wanna meet up
Small small Boys
Don Dey pack from mainland
I'mma real og
I ain't a dreamer
I want Patek ice
Not fake ones
Win that grand price
Like Laycon
Written by: Ibrahim Abdullahi Opeyemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...