album cover
Gbas
16
World
Gbas was released on April 9, 2021 by MULLA WAY ENT as a part of the album Gbas - Single
album cover
Release DateApril 9, 2021
LabelMULLA WAY ENT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Jimmy O Ojo
Jimmy O Ojo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jimmy O Ojo
Jimmy O Ojo
Recording Engineer
Alele Richard Seal
Alele Richard Seal
Producer
Jon Easter
Jon Easter
Mastering Engineer

Lyrics

Ahhh
Yea cuzz
Cheeee
Mulla
Wetin dey happen
I dey for club
Drinking Hennessy
Eyes don red
Means eyes don dirty
Naija dey worry
So men dey para
Bottles dey come
And my guys dey gather
Wetin dey happen
Party don scatter
Dem say them guys
For the other side
Dey talk like maga
They come forward no sleeping
Omo men are gallant
One lose guard
For e head
Omo the bottle don scatter
Like gbas
Like gbas
Give dem
Give dem
Give dem
For their head
For their head
Like gbas
Like gbas
Give dem
Give dem
Give dem
For their head
For their head
Like gbas
O wa ri sisi yen
O fe dobo dobo
O fe rebo rebo
O wa fe sebo lebo
O wa judi
O ni kin join e
O ni kin join won
Three sum gun gun ni fun won
Ahhhh
Back to the matter
Dey denge pose
Me and my guys
We no dey jonze
Omo these guys
Don't come to close
Cuz me and my guys
We dey hold
Situation is what
Critical
No noise
On a minimal
All the cars
Are digital
These guys
Go turn me to criminal
Like gbas
Like gbas
Give dem
Give dem
Give dem
For their head
For their head
Like gbas
Like gbas
Give dem
Give dem
Give dem
For their head
For their head
Like gbas
Written by: Jimmy O Ojo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...