album cover
Move Abeg
World
Move Abeg was released on April 16, 2021 by Royal Complex as a part of the album TRUTH TO POWER
album cover
Release DateApril 16, 2021
LabelRoyal Complex
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM73

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Valentine Adoiza Asuku
Valentine Adoiza Asuku
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ Speazy
DJ Speazy
Producer

Lyrics

Make we move abeg
Make we move abeg
Hmm
We don tire ehh
Government no send
How we wan dey live
Dem dey para ehh
Say we don dey vex
How we go dey
When you no go stay
No be today ehh
Our papa don dey vex
Generation Change
Now the people no fit wait
Make you commot ehh
Old age ehh
Why you no go rest
Wetin be the next
Na to commot ehh
Make we better this place
Make we move abeg
Make we move abeg
Ehh
We don tire ehh
Government no send
Make we move abeg
Make we move abeg
Ehh
Dem dey para ehh
Say we don dey vex
Make we move abeg
Make we move abeg
E don tey wey the government don dey fuck up
2023, leaders con dey talk say make we no dey wait am
Make we fight now, see the people wey dem kill, how you wan take solve am
Intelligence no mean say you no go fit fall for your mouth trap
Out of a body experience, makachukwu make you no dey blow crap
Bad when the leaders wey suppose dey show you road no kukuma know how
Ogini ne me, wanene, who be that, wey go lead well
Tolerate dem go misbehave, talk am for speaker make we dey hear
Aboniki for the eye rub
Clear eye clear way joor
Solution no dey for junction, sotey camera sef no dey function
Fashola our inspector, wey you wey the evidence dey
Wey you find for corner of toll gate
All of them na the same cartridge, sega mega drive system na same game
All of them na the same bird cage, political parrot we no do again
When you talk am out, you must do am then
If you e no deliver, e no get belle
Suppose knack am again with d ogede, make she know say you get d ogene
Then you fit dey sit down dey feel brekete
Omo we need you Ogheneme
Make we better this place
Make we move abeg
Make we move abeg
Ehh
We don tire ehh
Government no send
Make we move abeg
Make we move abeg
Ehh
Dem dey para ehh
Say we don dey vex
Make we move abeg
Make we move abeg
Ehh
We don tire ehh
Government no send
Make we move abeg
Make we move abeg
Ehh
Dem dey para ehh
Say we don dey vex
Written by: Valentine Adoiza Asuku
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...