album cover
Save Me
4
World
Save Me was released on March 27, 2021 by Special Recordz as a part of the album Save Me - Single
album cover
Release DateMarch 27, 2021
LabelSpecial Recordz
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM76

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Kenneth Nwobasi
Kenneth Nwobasi
Songwriter

Lyrics

Dara da da da
Druma me dey here ha ahh
Somebody save me
Somebody save me
Before i go lose my way eeh
Me don't wanna lose my faith
Day dey break and time dey go
Na so John dey old
Sister Emily say she no fit wait
Cause her face don dey fold ooh
But the preacher say
Make she just believe ooh
Dem say the country hard
If you go school
You no go get work
And if you speak your mind
Dem fit to shot you die
I no get person
So i dey talk small small ooh
So oh lord help me find my way eeh
Cause i wan be a biggie man
Cause I wan be a super star ahh
If dem call my name
Make everybody know me
Woo make everybody know me
Cheiiii
Somebody save me
Somebody save me
Before i go lose my way eeh
Me don't wanna lose my faith
Somebody save me
Somebody save me
Before i go lose my way eeh
Me don't wanna lose my faith
Everyday i go out
I no know wetin dey come
I just dey go ooh
I no know how e go be
I just dey try
I'm just a man
Me i no dey see my back ooh
Dem say the country hard
If you go school
You no go get work
And if you speak your mind
Dem fit to shot die you die
I no get person
So i dey talk small small ooh
So oh lord help me find my way eeh
Cause i wan be a biggie man
Cause I wan be a super star ahh
If dem call my name
Make everybody know me
Cheiiii
Make everybody know me
Somebody save me
Somebody save me
Before i go lose my way eeh
Me don't wanna lose my faith
Somebody save me
Somebody save me
Before i go lose my way eeh
Me don't wanna lose my faith
Written by: Kenneth Nwobasi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...