album cover
Inside Life
album cover
Inside Life was released on April 16, 2021 by Y.A.K. as a part of the album Inside Life - Single
April 16, 2021
LabelY.A.K.
LanguageEnglish
BPM89
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

You already know
Ehhhn
Eh ehhhn
Wahala plenty for inside life (Naija)
But I no go fail to speak my mind
Omo na which day way we go realize (realize)
Say the matter pass wetin we visualize (visualize)
Korokoro on a broad day light
We were just chilling doing some freestyle
Small talent way we just dey try
Make we use take while away some time
Only God be our witness ohh yea
We no do bad we no kill person uhh no
Is it a crime to be different
We no thief pant we no do pressing
But some people wearing black top and black jeans
Dem say na we be bad boys for that street
Before we know dem knack shot
Dem knack shot
Count charges don pile up
The matter no be child's play
But if you take am say na child's play
Ehhhn
Cuz e go shock you like high-tension
Stray bullet no dey ask question
Written by: Funkcleff

Loading...