album cover
Shake
album cover
Shake was released on April 9, 2021 by VAULT RECORDS as a part of the album Shake - Single
ReleasedApril 9, 2021
LabelVAULT RECORDS
LanguageEnglish
BPM96
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

YE
  (GO DOWN , I SWEAR , GIRL I PROMISE I WON'T TELL)
  INSANE DEY HERE SO
  LOUDER! LOUDER!
  MY BABY JUST TALK TO ME
  OH BABY TELL ME DIRTY THINGS FOR MY EAR
  IF NO BE YOU I NO DEY HEAR
  IF NO BE ME MAKE DEM NO NEAR
  SO HOW THE WAKA GO DEY BE?
  I NO GO TELL ANYBODY ,I NO GO TELL ANY
  OH BABY COME CLOSE TO ME
  COME CLOSE MAKE I GIVE YOU COMPANY
  SHAKE O SHAKE O
  MY MONEY DON DEY WASTE O
  I PUT HANDS ON YOUR WAIST
  YOUR BODY MAKE ME CRAZE O
  YES O! YES O YES O!
  YOUR BODY MAKE ME CRAZE O
  I PUT HANDS FOR MY HEAD O
  ( BIG VIBES )
  SHOW ME THAT THING WEY YOU SHOW ME BEFORE
  DO THAT THING WEY YOU DO PON THE FLOOR
  YOU'RE BEAUTIFUL DON'T NEED NO CONTOUR
  OLIVER TWIST GOT ME WANTING SOME MORE
  SHOW ME THAT THING WEY YOU SHOW ME BEFORE
  DO THAT THING WEY YOU DO PON THE FLOOR
  YOU'RE BEAUTIFUL I CANNOT IGNORE
  OLIVER TWIST GOT ME WANTING SOME MORE
  MY BABY JUST TALK TO ME
  OH BABY TELL ME DIRTY THINGS FOR MY EAR
  IF NO BE YOU I NO DEY HEAR
  IF NO BE ME MAKE DEM NO NEAR
  SO HOW THE WAKA GO DEY BE?
  I NO GO TELL ANYBODY ,I NO GO TELL ANY
  OH BABY COME CLOSE TO ME
  COME CLOSE MAKE I GIVE YOU COMPANY
  SHAKE O SHAKE O
  MY MONEY DON DEY WASTE O
  I PUT HANDS ON YOUR WAIST
  YOUR BODY MAKE ME CRAZE O
  YES O! YES O YES O!
  YOUR BODY MAKE ME CRAZE O
  I PUT HANDS FOR MY HEAD O
  ( BIG VIBES )
  I CAN'T GET ENOUGH OF YOU MY GIRL
  LIKE BREAD AND BUTTER CAN WE GEL
  KEEP ON LOOKING SEXY FOR THERE
  I SWEAR , GIRL I CAN'T WAIT TO KNOW YOU WELL
  I FEEL OK WHEN YOU CALL MY CELLULAR
  OK WHEN YOU CALL MY CELL
  KEEP ON LOOKING SEXY FOR THERE
  (DON,T STOP , DON,T STOP , DON,T STOP)
  MY BABY JUST TALK TO ME
  OH BABY TELL ME DIRTY THINGS FOR MY EAR
  IF NO BE YOU I NO DEY HEAR
  IF NO BE ME MAKE DEM NO NEAR
  MIX MONSTAA!!
  ON THE BEAT IS C MAJOR
Written by: Chibuike oku
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...