album cover
Jowo
album cover
00:00
00:05
00:10
00:20
00:35
00:50
01:00
01:10
00:00
01:17
Past 7 Days
Jowo was discovered most frequently at around 35 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

S.O on the beat
For you, I love to sing on
Make you no tell sey I no fit get some, ah
Another time when you try me
Feelings be gone (be gone)
Make you no clear me sey I no fit take some, girl
Cuz every time be you drive me crazy
All the things that you tell me lately
Make a man dey wonder wetin dey happen
I no mind, you're my type
Any how spark up my life
Oh yeah, what do you mind, my shawty
Oh my baby jo o, jowo
Look into my eyes o baby, jowo
Could you be my pride o baby, jowo
Yeh, yeh, oh-ooh-oh
Omoge ragabomi (jo o) jowo
Look into my eyes o baby ye, jowo
I no fit deny your love, yeh, eh, huh-huh
My baby jo jowo, jo jowo
My baby jo jowo, jowo
S.O on the beat
Written by: Olorunda Oluwapelumi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...