album cover
Sugar
14
World
Sugar was released on April 23, 2021 by Afrobeats Distro as a part of the album Sugar - Single
album cover
Release DateApril 23, 2021
LabelAfrobeats Distro
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kaycekeys
Kaycekeys
Performer
Dreez MaliQ
Dreez MaliQ
Performer
Sickoboy
Sickoboy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kaycekeys
Kaycekeys
Composer
Dreez MaliQ
Dreez MaliQ
Composer
Sickoboy
Sickoboy
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Kaycekeys
Kaycekeys
Producer
Zeemmix
Zeemmix
Mixing Engineer

Lyrics

Yeah yeah
Eh
Dreezy
Sickoboy!
KayceKeys on the beat
Skrrr!
Demma call me Mr lover fii d girls them
Wey dem girls wey wan flex make dem near here
Kele show fii da room make we bop
Me gon show yo Dreezy man thing yo go fear fear
Yo know me like Sugar
Sweet like candy
A Good boy into bad things
Girlie know its time to bang
Run to Daddy
Gbesunmobi kalo sharply
Yeah
You know konji dey for body hyper-overdose
Sare wole yodi seyin on ur toes
Finger-lickin' touching body like you never know
Later she be begging me for more
Oh ai ai aiii...
Oh ai ai aiii
Early in the morning when i wake
Pray to jah say me nah go astray
Keep it all flagged when I be offline
She want my service I no fit tell her to pay
So me I go strong
Try not to fall so me ah hold sum
Booty bigger than ah ocean
When she ah gone, I holding on to my lotion
Not lying
Putting all efforts i’m trying
All her ideas I’m buying
Not perfect but for her I do the right thing
She’no remind me
Yo know me like Sugar
Sweet like candy
A Good boy into bad things
Girlie know its time to bang
Run to Daddy
Gbesunmobi kalo sharply
Yeah
You know konji dey for body hyper-overdose
Sare wole yodi seyin on ur toes
Finger-lickin' touching body like you never know
Later she be begging me for more
Oh ai ai aiii...
Oh ai ai aiii
Ini mini mani moe!
Well I’m bad and I really like bad things
Guessing you already know
All clear me I no like to hide things
All on the line, that dirty whine
Relieve that hangover, put another one
With waist, putting out a song cos your beauty no fit waste
In the Bahamas yes you put on me
Sweet like sugar. Well you hitting honey
If I be a hoe, you know it’s for you only !
Imma pull up for you, if you gonna call me
She call me
Yo know me like Sugar
Sweet like candy
A Good boy into bad things
Girlie know its time to bang
Run to Daddy
Gbesunmobi kalo sharply
Yeah
You know konji dey for body hyper-overdose
Sare wole yodi seyin on ur toes
Finger-lickin' touching body like you never know
Later she be begging me for more
Oh ai ai aiii...
Oh ai ai aiii
Written by: Dreez MaliQ, Kaycekeys, Sickoboy
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...