Music Video

Ras Kimono - Rastafari Chant
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ras Kimono
Ras Kimono
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ras Kimono
Ras Kimono
Songwriter

Lyrics

Ayagayagayagayo Ayagayagayagayo Ayagayagayagayo hey Ayagayagayagayo Sey dat rastaman ah dem ah want, ehn! Ah rastaman ah dem ah need, sey what? Ah Rasta Kimono they want hey Ah Rasta Kimono they need Sey dat Rasta Kimono dey talk Ah Rasta Kimono they need Ah Rasta Kimono dey see hey Ah Rasta Kimono dey come I sey mi coming with di messenger from Jah Dat Algerian must be free I tell yuh, Namibia must be free I tell yuh, whole Africa most be free All dis things started in di ghetto di world love rastaman cuz we rastafari we sey! Dem ah luv rasta in di ghetto Dem ah luv rasta in di city Dem ah luv rasta everywhere, Boom! Dem ah luv rasta in di ghetto Cuz rastaman no deal with di hypocrite Rastaman no deal with di hooligans Rastaman no deal with di phychopath I an I deal with truth an why? I an I righteous one from good God Ayagayagayagayo Ayagayagayagayo hey Sey dat rastaman ah dem ah want Sey dat rastaman ah dem ah need, ehn! Ah Rasta Kimono they want, sey what? Ah Rasta Kimono dey see hey Sey na Rasta Kimono dey come I sey mi coming with di message from Jah Dat Ethiopia must be free I tell yuh, Nigeria must be free I tell yuh, whole Africa must be free All dis things started in di ghetto luv up Africa man cuz African man are rastafari we say! Dem no luv white man Dem no luv coolly man Dem no luv China man Just ah pure African man dem want, sey what? Ah just a pure African man dem want Dem no luv white man Dem no luv coolly man Dem no luv China man Just a pure African man dem want Ah just a pure African man dem want, good God Bambambambirimbirimbambim Ilibilibilibabim hey Sey na rastaman ah dem ah want Ah rastaman ah dem ah need hey Ah Rasta Kimono they want Sey dat Rasta Kimono they need Sey dat Rasta Kimono dey talk Sey dat Rasta Kimono dey sing hey Ah Rasta Kimono dey come I sey mi coming with di message from Jah Dat Nigeria must be free I tell yuh, Ethiopia must be free I tell yuh, whole Africa must be free Ayagayagayagayo Ayagayagayagayo Ayagayagayagayo hey Ayagayagayagayo Bambambambirimbirimbambem Biribiribiribabem Ayagayagayakayo hey Ayagayagayagayo Ayagayagayagayo Ayagayagayagayo Bambambambirimbirimbambem Biribiribiribabem Bereberibiribabem Bereberibiribabem Ayagayagayagayo hey Ayagayagayagayo
Writer(s): Ras Kimono Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out