album cover
Run Am
album cover
Run Am was released on May 14, 2021 by Nsogbu Records as a part of the album Run Am - Single
May 14, 2021
LabelNsogbu Records
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Intro:
Nsogbu record yeh Populalalalar hey
First verseI never see oh I never see oh
Sheybi dem say Dem no Dey feel oh dem no dey feel oh
The kind of music I dey bring oh wey I dey sing
Oh
I never start dem don dey move on dey dance Awilo (yeey)
I never see oh I never see oh
Why dem wan drain my energy oh my energy oh
Dem say Dem wan gather me beat oh na only Me oh
I get plenty enemy oh enemy oh (yeey)
I get the power I get the power
You fit to call me babalawo oh babalawo
I no Dey reason anybody God go punish Una
I no Dey fear anybody all of Una father (yeey)
Chorus:
I never see oh
Another **** like me oh
I say na me dey run am oh ooooh
Say na me dey run am oooohh
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oooh)
Verse 2:
Yeey motherfucker wanna shoot me
Cause I no Dey give them rest of mind
I’m looking fly in my Louis
and you know I never say no lie
Shawty say she wanna do me do me wanna give me on a low key
Me I no Dey like wahala oh hala oh
But I beg you make you no push me
I never see oh I never see oh
The matter con dey tire me oh dey tire me oh
Cause for the church na dem be member na me be G.O
Dem start to call me Alhaji oh oh alhaji oh
Oooh oh oh
For the record say na me dey break the record wahaha
I had to put all the pain for the record, eeeeh
Chorus:
I never see oh
Another **** like me oh
I say na me dey run am oh ooooh
Say na me dey run am oooohh
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oooh)
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oh)
I never see oh
(I never see oooh)
Outro:
For the record say na me dey break the record.... yaaay eh eh....
Popular populalalar popular prrrrr
Written by: Christopher Ugochukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...