Lyrics

Uuh uh huh uh It's EMusic on the beat It's another one now Da da da da da da da Uh Shey na dem get power pas Abi na from me power start I no go leave your side You go always dey my site Everything I get na your own Wether na blessings carry go Me I dey for full control I stand gidigba no be show This na the many many things wey I promise you Me I no go lie I say I no go lie This na the many many things wey I promise you Me I no go lie I say I no go lie Wether na the God of war I am The God wey dey love I am Abi na the one wey dey form I am The one wey dem nail for cross I am The one wey dey bless I am Him no go give you stress I am The one wey dey bring you rest I am Na carry go no be test I am Wether na the God of war I Am The God wey dey love I am Abi na the one wey dey form I am The one wey dem nail for cross I am The one wey dey bless I am Him no go give you stress I am Give you rest I am Na carry go no be test I am I am I am I am I am I am I am Oh I am I am I am I am I am I am Oh oh I am I am I am I am I am I am I am I am I am I am I am Oh oh I am I am I am Da da da da da da da Da da da da da da da Na me be the one wey dey tear Na me be the one wey repair The one wey dey care Na who be that baggar you no dey fear I know my own Dem no dey broke If there's no show Sheybi you dey see dem grow This na the many many things wey I promise you Me I no go lie I say I no go lie This na the many many things wey I promise you Me I no go lie I say I no go lie Wether na the God of war I am The God wey dey love I am Abi na the one wey dey form I am The one wey dem nail for cross I am The one wey dey bless I am Him no go give you stress I am The one wey dey bring you rest I am Na carry go no be test I Am Wether na the God of war I Am The God wey dey love I am Abi na the one wey dey form I am The one wey dem nail for cross I Am The one wey dey bless I am Him no go give you stress I Am The one wey bring you rest I am Na carry go no be stress I am I am I am I am I am I am I am That's me I am Na my name be that I am Jehovah jireh I am Aaahhh I am I am Oh oh I am I am First and the last I Am Beginning and the end I am First and the Last I am I am I am I am I am I am I am Da da da da da da da Da da da da da da da
Writer(s): Erryck Evbuomwan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out