Lyrics

Hey, Hey Lowkey! Wow oh Yea Yea Hey Yea Yea See When We Dey Shine Oh Some people nor know Dem nor know the hustle Dem nor know the struggle We dey under go... And when we dey ball Some people go talk Dem nor know the hustle Dem nor know the struggle We dey under go... I say When We Dey Shine Yea GOBE! Leave me paddy oh Na Jah Dey Run am for me See when we dey ball yea MO GOBE! Yea Leave me shawty oh yea Na Jah Dey Run am for me 2006 my father left me in the world Praying for the money when I'm praying for the best I wake every morning when I pray to my father Na Jah Jah Run Am For Me Nor Be Say Na Man Pikin Oma Listen to me if I dey ball Nor dey ask me question You nor know where I dey come from Na better listen to the focus I focus on my dream When I focus on my future I Focus on the fucking future Everyday and night Mama used to call me everyday and night 'Son I'm praying for you And I'm praying for the soul you know Keep the soul longer Dem say king the soul longer When we meet again Oma we go ball again I say When We Dey Shine Yea GOBE! Leave me paddy oh Na Jah Dey Run am for me See when we dey ball yea MO GOBE! Leave me shawty oh yea Na Jah Dey Run am for me I said it before now I can scream "mama I made it" Life fucked me up everytime But I made it I wish I can see you once more Turn it to a busy day That you left then a turn to a Savage Grave can tell cause I'm running on my bandit Can't sell my soul Cause the devil can't afford it Told my nigga I was next nor be story Came from the ghetto No hustle no story One day I go blow And the world go know me Put my clothes like I really got no time zone Hit the nose turn it to a murda fucking symbol I'm still the nigga best nor be holly All this rappers wey dey form dey be sanko I say When We Dey Shine Yea GOBE! Leave me paddy oh Na Jah Dey Run am for me See when we dey ball yea MO GOBE! Leave me shawty oh yea Na Jah Dey Run am for me Look Men Never Thought We Made It This Far See the discount Niggas talk about the shit Omo see the plenty cash And all the gals wanna come around They shake nyach Now the money don dey come Now we head it this far Money coming up niggas Wanna say And everyday we make money to the all way HIGH way make it up to the low way Make money now everyday we celebrate I say When We Dey Shine Yea GOBE! Leave me paddy oh Na Jah Dey Run am for me See when we dey ball yea MO GOBE! Yea Leave me shawty oh yea Na Jah Dey Run am for me Yea Azaman Entertainment You Know I got STARBEST Is Nazii! I got Gento Price Kenneysarz Shii... AKWALA!
Writer(s): Kenneth Thomas Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out