album cover
Let Her Live.
album cover
Let Her Live. was released on May 13, 2021 by Octoba 7ven. as a part of the album Artwork Loading...
May 13, 2021
LabelOctoba 7ven.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Akpai streetmic
(Hell nah)
Dumebi carry belle
Dumebi don turn yeye
(Hell nah)
Dumebi sabi waka
Dumebi e get kaka
(Hell nah)
Dumebi life e matter
Dumebi Dumebi Dumebi
(Hell nah)
Dumebi life e matter
Dumebi Dumebi Dumebi
When she saw me
She no waste time
She say give me your number
Make we facetime
She was ready to resign
From being that girl
Wey dey chase design
She said Bobo call me up
I really wanna know you more
Call me up
Dey way you smile
E dey turn me on
Make we dance two-step
Till we turn it up
Bobo ka le
Bobo ka le
Bobo ka le
Uh, She say
Bobo ka le
Bobo ka le
Bobo ka le
She said Bobo call me up
I really wanna know you more
Call me up
Dey way you smile
E dey turn me on
Make we dance two-step
Till we turn it up
(Hell nah)
Dumebi carry belle
Dumebi don turn yeye
(Hell nah)
Dumebi sabi waka
Dumebi e get kaka
(Hell nah)
Dumebi life e matter
Dumebi Dumebi Dumebi
(Hell nah)
Dumebi life e matter
Dumebi Dumebi Dumebi
Dem a steady talking bullshit
About the girl
wey know what she want
And she went and get it
on her own terms
dem go say she be ashewo
cuz she like a man
and she went ahead
and she got him locked down
She got hustle
And she know it
So she run her life
In a way that it fits her own time
She got hustle
And she know it
So she run her life
In a way that it fits her own time
She gau mepa gau mepa gau o
Ah she jangolova
Dumebi no sabi take nonsense
Ah she jangolova
She gau mepa gau mepa gau o
Ah she jangolova
Dumebi no sabi live fake life
Ah she jangolova
(Hell nah)
Dumebi carry belle
Dumebi don turn yeye
(Hell nah)
Dumebi sabi waka
Dumebi e get kaka
(Hell nah)
Dumebi life e matter
Dumebi Dumebi Dumebi
(Hell nah)
Dumebi life e matter
Dumebi Dumebi Dumebi
Written by: Adukwu Samuel Atadoga
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...