album cover
Rush Hour
14
World
Rush Hour was released on April 22, 2021 by Coldfire Entertainment Group as a part of the album Rush Hour - Single
album cover
Release DateApril 22, 2021
LabelColdfire Entertainment Group
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Fawaz Tobi Wahab
Fawaz Tobi Wahab
Songwriter

Lyrics

Swae CEG
Ayee
Yeah
When I Dey hustle the things dey come my way ohh
Always on the grind but I Dey live like a holiday ohh
All the risks wey I take mon Lati faya gbe Oh
Cuz when I hustle the things dey come my way ohh
Time done dey go this na rush hour
Who Dey sleep for 8 hours
Money no Dey sleep for 8 hours
Waitress give me table for 2
Everyday when I come through
I wan kickback like KungFu
This na real hustle no be juju
You see the level wey I Dey ohh
No be play play ohh
Omo no be Game ohh
You see the level wey I Dey ohh
No be play play ohh
Omo no be Game ohh
Plenty bad girls come through
Wetin wey dem wan do
Wey The man no fit do as long as I'm feeling you
Ohh ohh
You know ohh
You know
Fire them when I pull out the Benz
When I pull out the bands
You go see evidence
Fire them when I pull out the Benz
When I pull out the bands
You go see evidence
Money wey go make you lose control ohhh
And you know that I'm getting to the doe Dapper down from head to toe
Written by: Fawaz Tobi Wahab
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...