Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Gentuu
Gentuu
Songwriter

Lyrics

And she tell me say She no want besties She just wan take D She no wan stress me And she tell me sayyy She just wan take D She no wan besties She no wan stress mee And she sabi this thing And I sabi this thing And she sabi this And I sabi this And we sabi this thing And she sabi this thing And I sabi this thing And she sabi this And I sabi this And we sabi this thing Excuse me madam Me I no like am The way you make me maga With your big backa Excuse me madam Me I no like am The way you make me maga With your big backa 2am say we Adam and eved up On my D we be doing some good stuffs She ah bad she ah ignite my goosebumps Gat me singing on key like do do mi so Booty loud like it's made in China Set my pass me I no Dey tire Spread the leg like a maths divider Manna rude manna booty slider And she sabi this thing And I sabi this thing And she sabi this And I sabi this And we sabi this thing And she sabi this thing And I sabi this thing And she sabi this And I sabi this And we sabi this thing Bros I no be novice Oh yes I know this I Getty tactics And as sabi boy wey I be I Getty plan B Incase of jonsing Aunty jst wan touch everyday ehh She carry me up put me for ground oyoyo eh Oyoyoyooyo ehh hmm German manchine put it on mee Make e man want to Dey joly ee I wan to plug your socket e Handle your bonet e mhmm The way you paddle the thing ehh Omo you sabi that Thing hmm I say you sabi the thing And she tell me say She no want besties She just wan take D She no wan stress me And she tell me sayyy She just wan take D She no wan besties She no wan stress me And she sabi this thing And I sabi this thing And she sabi this And I sabi this And we sabi this thing And she sabi this thing And I sabi this thing And she sabi this And I sabi this And we sabi this thing Gentuu ma pa Mi na!
Writer(s): Emuze Gent Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out