Lyrics

I'm D'Banj, ose, ose, hmm And you know now Don, Don, Don Jazzy again Now this goes out, to my one and only sweet potato in the world My vow to you Take my heart, take my love Take my body, come build my home Stay with me, di iyawo mi 'Cause you love me I will be your scapegoat, honey 'Cause you came through for me You gave me breakthrough baby (oh ahh) I will be your scapegoat, honey 'Cause you came through for me You gave me breakthrough baby (oh ahh) Baby boo, I can see your eyes Say you don jam many fools for your life Dem go come as lovers as dem disguise But as time goes by na your body be the prize The back side sef wey you carry na die That's why sometimes I no dey surprise Them go say dem love you but that na lie Chop and clean mouth, tell you, "Bye-bye" Me sef I no tell you say na me holy pass Some people dey talk say I dey use jazz Dem say I bush, some say I razz Dem say I be nobody, I no get class Well, I've been bad and I know it And I'm sorry, wanna show it But no one, will give me a chance to prove myself Despite what you've heard of me You still went ahead to be with me You have chosen to be there for me To you, I make this vow, I say Take my heart, take my love Take my body, come build my home Stay with me, di iyawo mi 'Cause you love me I will be your scapegoat, honey 'Cause you came through for me You gave me breakthrough baby (oh ahh) I will be your scapegoat, honey 'Cause you came through for me You gave me breakthrough baby (oh ahh) For all those guys that caused you pain That broke your heart and brought you shame If you need someone to blame You can put the blame on me For all those guys wey spoil your name Those guys that drove you insane Let me be the one to pay At your beck and call with no delay I'll stay committed to you girl I'll never fall your hand Let, let them call me a fool girl Omo na dem get their mouth, oh-oh-oh I've been bad and I know it And I'm sorry, wanna show it But no one, will give me a chance to prove myself Despite what you've heard of me You still went ahead to be with me You have chosen to be there for me To you, I make this vow, eh Take my heart, take my love Take my body, come build my home Stay with me, di iyawo mi 'Cause you love me I will be your scapegoat, honey 'Cause you came through for me You gave me breakthrough baby (oh ahh) I will be your scapegoat, honey 'Cause you came through for me You gave me breakthrough baby (oh ahh) Omo to good oh (o good oh) O good oh (o good oh) O good oh (o good oh) O good oh (o good oh) Ani o nice oh (o nice oh) O nice oh (o nice oh) O nice oh (o nice oh) O nice oh (o nice oh) Omo to clean o (o clean oh) To clean oh (o clean oh) To clean oh (o clean oh) Ah, to clean oh (o clean oh) Omo to set oh (o set oh) To set oh (o set oh) To set oh (o set oh) O set oh (o set oh) To sweet oh (o sweet oh) To sweet oh (o sweet oh) O sweet oh (o sweet oh) To swe- (o sweet oh)
Writer(s): Daniel Oladapo Oyebanjo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out