album cover
3Two
76
Pop
3Two was released on May 18, 2021 by 1126489 Records DK as a part of the album Good Luck
album cover
Release DateMay 18, 2021
Label1126489 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Jibola Toriola
Jibola Toriola
Songwriter

Lyrics

I'm so happy today
I'm so grateful today
I count my blessings today
I no go complain per say
Mumu cocktail is mixin your feelings with alcohol
Like trying to cure hiv Pelu panadol
So fun yetunde gberebi oke yen lo man turn me on
Eru ma le bi pe mo mu ponkriyon
Woni ko fun ni shayo
N make you play the beat
Bi e ni pe kelebe ha lofun
Every time e go spit
people wey do me wrong
Dem small to mention for my beat
cheating husband no fit tell wife where e get the beat
But if you wan hear my story oya take a seat my head
turn to bucket Incase my enemy wanna kick
Awon ton lemi loju aiye
Won continue loju orun
I mean I'm not tired to keep running
But Shey ko n reyin ni
Eni iwaju lawon eleyi telon basare
Kosi ere tele saaa second lema gbe
Oga I'm above you all
money is above the law
Bitter truth wey judge/ lawyer no go wan talk
Where you heading to Jhybo ma brotherman
Only person wey know where I dey go is the Uber man
On the way to destination we Dey change location
Ati rubo eke Pelu awon shobolation
Na you Dey date my ex I'm sorry for you
she go get gbanshi based on the thing she don do
she go wan come back so you get some work to do
She go talk say I too Dey knack... paddy na tru
For the love of GOD I Dey read my bible daily
Shayo tell me to listen to devil side of the story
So we thief offering ELEDUMRE forgive me
I drink communion high that day believe me
Cus after service money no dey to eat
So devil play beat I was rapping to it
I know some people wey repent but not be born again
Dey just tired of doing evil in the same way
Watin I believe before I start to doubt it
From the day I saw pastor trying to sleep with my auntie
I Dey pay attention around me I no Dey dull am
Fan no Dey stop immediately wey dem off am
Eyan ma prentend you no go know the bad one
Irun ti bo ashiri ogo to yo bi station wagon
OLUWA ma ma je kin ma je iya aimodi
Like beating me because I never pay school fees
come to our house oya come n beat my daddy
Shabi na dem bring me to school abi my mummy
Na you mind Dey listen to me no be the ear
No be watin you see
na your mind Dey fear
Ola ti ttuffin up gan ki okan e lee di e
So Your mind go make you speak to mountain n ego tear
Written by: Jibola Toriola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...