Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Smartboy Bizzy
Smartboy Bizzy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Smartboy Bizzy
Smartboy Bizzy
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Gleamz beat
Gleamz beat
Producer

Lyrics

When I dey strived to hustle Na you give me hope to start oo Even when I fall you dey hold my muscle You are more than enough Broda you dey show me love oo Mama no dey you dey back me up oo If na my matter you go never give up Make dem give you applause If not for you wetin I go do Let me acknowledge you want to promise you, Will always be with you (always be with you) If not for you wetin I go do Let me acknowledge you want to promise you, Will always be with you (always be with you) No Matter What Ever you do No Problem i called you my broda cause you be more than broda No Matter What Ever you do No Problem i called you my broda cause you be more than broda You dey cut my hair Anytime am sick you dey press my shirt When am gone to school you dey do my work Never given up oo broda pelu gbogbo nkan, o wa pelumi Say you never give up always there for me You are more than enough O wa so fun mi pe say you never give up ooo If not for you Wetin I go do Let me acknowledge you want to promise you, will always be with you (always be with you) If not for you Wetin I go do Let me acknowledge you want to promise you, will always be with you (always be with you) No Matter What Ever you do No Problem i called you my broda cause you be more than broda No Matter What Ever you do No Problem i called you my broda cause you be more than broda Ola gbara shifon wufer gifefume Smartboy Bizzy
Writer(s): Smartboy Bizzy Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out