Lyrics

DL on it ooo Hey Hey Hey Ahh Hey Hey Hey Haa Hey Hey Hey Ahh Wake up in the morning, How do I feel? I feel soo Good Everyday is a blessing, Some dem ma friend They dey call me for phone yeah Wey we dey pick our movement Challey No dulling, Yenkon Koaa No duulling Krom Aye shi do something, Do something Time no dey, no dwell on failure Time oooo Get it hard, Get it Hard Baba wey dey Bless Me No be say na power Oluwa wey dey plug me Take away my sorrow Baba wey dey Bless Me oo No be say na power Ahhhhhhhhhhhhhh It's all by your grace I want to get up and sing and dance Thanking Jah for the Melody Some of mi friend dem gone Gone are the days we no get nothing Now we dey pull up for every party The girl dem loving the song i dey sing Now we dey pull up in Benz Pull up ina Range Loving the life i dey live Who say Jah no dey? Mr. Badmind, Time no dey Wobe nade du nakana Enana be Babafana Baba wey dey Bless Me oo No be say na power Oluwa wey dey plug me Take away my sorrow Baba wey dey Bless Me oo No be say na power Ahhhhhhhhhhhhhh It's all by your grace Baba wey dey Bless Me No be say na power Oluwa wey dey plug me Take away my sorrow Baba wey dey Bless Me oo No be say na power Ahhhhhhhhhhhhhh It's all by your grace I want to get up and sing and dance Thanking Jah for the Melody Some of mi friend dem gone Gone are the days we no get nothing We dey pull up for every party The girl dem loving the song i dey sing Now we dey pull up in Benz Pull up ina Range Get it hard, Get it hard Baba wey dey Bless Me No be say na power Oluwa wey dey plug me Take away my sorrow Baba wey dey Bless Me oo No be say na power Ahhhhhhhhhhhhhh It's all by your grace Get it hard, Get it hard
Writer(s): Richard Kovor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out