Lyrics

This beat e be like charity Corizo you na helper With my orphan on flows You go think sey I be nepa On a reminisce mood I wan kill beat and ibile But first I must slay shit up Like anegile I bring mathematics into music My math set came from the street Graph punchlines, find y Then calculate for the beat Too many obstacles like road safety They're trynna stop me But I dey like GST for uniben Them no fit block me Like rugged jeans Baba I wan tear everywhere Travel round, Feeling the vibe Tearing the girls, driving the Benz Life na exam, challenges na em be test Stay away from friends Result come you go carry the first Forget the cream I dey hide I'm the best, punchlines too much I consider myself a fighter School na scam but the result is very vital Poof poof pass rule Weed off carry the lighter Corizo don still get issue with beat him wan murder We dey kill beat accordingly, alphabetical order Small boy wey dey do things, corizo you bad gam No be start am even for Shrek donkey marry dragon I dey spit flows like imbe, e dey cause disaster Lyrics dey hot beat charge producer inverter, left oral element I'm the hip hop avatar Fuck three sisters in a week Sophia, gift and Agatha Group talking this beat like apc Corizo come with change No tip mil can sign me Keep your chicken change Came from the bottom like mess Try make it to the top Things change Now na jokers baralel we dey pop I came from the above I'm the hip hop Messiah Bring the beat make I redeem am with lyrics and fire Rap turn me to imbe now I dey spit bars Money sweet Sha we tell cartel we no dey slippers Corizo know the guy's name Men dey form Odysseus, na we dey storm beat Murder am, tear am to pieces Tuface plantain boys once thought they were witches If rap na pussy mehn I've fucked alot of bitches Laugh rappers wey wan beef me cuz them dey learn When oromi boys dey send money egboma boys dey learn Corizo take it easy let by gones be by gones She wan dey spit fire bars She be dragon, it's not my fault jare I'm only doing hardcore, alekpoma girls, muzicoka don pack all To be like Pablo dangote still has to practice But the Pablo enugbo he's an upcoming artist Corizo is the name, still on the quest to the fame Drop flows like bomb, Afghanistan una go wey I'm a wolf without a pack, but I still dey commit My flows are very nasty, make Dem to vomit, drop my shit back to back Now I'm feeling like drake I never plug in, she don dey feel the dick Haters trynna bring me down but still them no fit No mind dem na me dey Ghana, they chop shit I go from C to the O to the R to the I to the Z to the O When I dey burst people dey die My flows are very nasty, e dey smell like methane When I start to burst you go see all the boys them dey maintain
Writer(s): Peter Carr Rafelson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out