Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
King Promise
King Promise
Vocals
Joeboy
Joeboy
Vocals
Mugeez
Mugeez
Vocals
Omar Sterling
Omar Sterling
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chidera Godfrey Ezeani
Chidera Godfrey Ezeani
Songwriter
Faisal Hakeem
Faisal Hakeem
Songwriter
Gregory Newman
Gregory Newman
Songwriter
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Songwriter
Rashid Mugeez
Rashid Mugeez
Songwriter

Lyrics

Apology for the busy body Baby girl, I love it when you dey my body When you put it on me you dey make I commit, ah I dey commit oh, I will commit oh Whatever you want baby make I promise you King, King Promise If it is love, baby it's not an issue Meet me at my place Odo, make we connect, all correct Nah-nah Make we connect What be your mind? Tell me your vibe? Make we go now Hop in my ride Porsche Panamera You know the vibes Mm baby you know-you know you be the one wey you dey my mind So baby girl, I ain't tryna to waste no time, yeah Yeah, yeah-yeah Tsiɛ yoo tamɔ fine fine wine Fine fine wine Otamɔ fine fine wine Yeah, yeah And girlie you be fine fine wine Fine fine wine Otamɔ fine fine wine Yeah Oh make I call 9-1-1 Make I call 911 Oh why you so fine, fine, fine? yeah Oh make I call 9-1-1 Take apology, baby you're my remedy If I do the comedy Abi you go laugh aloud ayy You hot like the summer wey we know Nti be so mi mu oh Awoɔ de me oh Baby, I dey cool, come and give and fire If I hold the mic, make you take wire When she dey perform, my baby no dey tire She want more, one more round See opportunity wey dey for back oh, jeje Woa ma mahwe wati me gyina Oh Katrina Se me nsa so wo mu aaa, Thriller for Manila (Thriller for Manila) Efiri se woye fine fine wine Na se me bo m'ani a, kyiri san san wai Na den-den Tsiɛ yoo tamɔ fine fine wine Fine fine wine Otamɔ fine fine wine Yeah, yeah And girlie you be fine fine wine Fine fine wine Otamɔ fine fine wine Apology for the busy body Baby girl, I love it when you dey my body When you put it on me you dey make I commit, ah I dey commit oh, I will commit oh Whatever you want baby make I promise you If it is love, baby it's not an issue Meet me at my place Odo, make we connect, all correct Make we connect Fine wine, (fine wine) You be star, you dey shine shine (shine shine) Give you all of my time (yeah-yeah) When it rains, you're my sunshine When you dey with me, you dey high me You dey shak me Odo (do-do-do) Intoxicate me, yeah, oh na, oh na All of the guys wey dey hold wanna die for your case And every other girl wanna take your place Na only you dey make me feel this way, oh this way All of the guys wey dey hold wanna die for your case And every other girl wanna take your place Na only you dey make me feel this way, oh this way Shey you know you're my fine fine wine? Okay, fine fine wine Say you dey shak me like fine fine wine Oh na, oh na, oh na Fine fine wine Joeboy 'pon deck Tsiɛ yoo tamɔ fine fine wine Fine fine wine Otamɔ fine fine wine Yeah, yeah And girlie you be fine fine wine Fine fine wine Otamɔ fine fine wine All correct Make we connect
Writer(s): Chidera Ezeani, Joseph Akinfenwa Donus, Faisal Hakeem, Rashid Mugeez, Gregory Newman Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out