Lyrics

(Monica rora, make you no vomit for my Benz) Hmm (Now, when you hear Baba don butter my bread) Hmm-hmm (Dem say na my matter you dey carry for your head) Ahh, ahh-ahh (Tell me where you dey, brother man when everythin' red?) I am Balloranking Popo ri popo po Hmm LastKing no dey panic (Sha-Shakablaka) How many is the life? Malo wa ile aye mo'ya Me just wan live my best life O jaare, make I cool my temper Ah, tell me wetin I dey find? If I don get raba Although, kos'oun t'amu wa aye Nothin' we go carry go But, if you see me for my ride Shey you no go gimme number? Eleda maami, gbami, kin ma-ma m'ofo Even I know dem be talkin' about me (hmm-hmm) Young Fela no dey envy, ah (Fela no dey envy) Me don moll up mi worries (don moll up mi worries) 'Cause tomorrow no dey promise, oh-yeah, yeah Even I know dem be talkin' about me (hmm-hmm) Young Fela no dey envy, ah (Fela no dey envy) Me don moll up mi worries (me don moll up mi worries) 'Cause tomorrow no dey promise, oh-yeah, yeah Monica, rora make you no vomit for my Benz (Benz) Now, when you hear Baba don butter my bread (bread) Them say na my matter you dey carry for your head (head) Tell me where you dey, brother man when everythin' red? Monica, rora make you no vomit for my Benz Now, when you hear Baba don butter my bread Them say na my matter you dey carry for your head Tell me where you dey, brother man when everythin' red? I no get anythin' (get anythin') But, if you gimme money, I will collect oh (will collect oh) Na grace of Allah I dey use (I dey use) I no get anythin' (I no get anythin') No dey vex for me oh, my Gee (my Gee) None of my struggle wey you dey see Mo gbadun, no mean say e easy Melo l'enu fe so t'oju mi o'ti ri? Dem say na Yolo (Yolo) Young fellow dey shadow (shadow) Ahh, melo mo fe ro? Omo oro fe ra Camaro oh I no wan be hungry man "At all" lon mu mi daro You gat show crazy for Lagos Eyan Black Camaru (E feri werey, you want to see crazy) I no wan be hungry man "At all" lon mu mi daro You gat show crazy for Lagos Eyan Black Camaru How many is the life? (hmm, life) Malo wa ile aye mo'ya (wa ile aye mo'ya) Me just wan live my best life (my best life) O jaare, make I cool my temper (cool my temper) Ah, tell me wetin I dey find? (I dey find) If I don get raba Although, kos'oun t'amu wa aye Nothin' we go carry go But, if you see me for my ride Shey you no go gimme number? Eleda maami, gbami, kin ma-ma m'ofo Even I know dem be talkin' about me (dem be talkin' about me) Young Fela no dey envy, ah (Fela no dey envy) Me don moll up mi worries (me don moll up mi worries) 'Cause tomorrow no dey promise, yeah-yeah Even I know dem be talkin' about me (dem be talkin' about me) Young Fela no dey envy, ah (hmm, hmm) Me don moll up mi worries (hmm-hmm) 'Cause tomorrow no dey promise, oh-yeah, yeah Monica, rora make you no vomit for my Benz Now, when you hear Baba don butter my bread Them say na my matter you dey carry for your head Tell me where you dey, brother man when everythin' red? Monica, rora make you no vomit for my Benz Now, when you hear Baba don butter my bread Them say na my matter you dey carry for your head Tell me where you dey, brother man when everythin' red? Hmm-mm Mo wa je, mo l'ojoro When you hear me, ko gb'oro (Oh-Oh-Oh my God, it's Fynest Roland on the beat)
Writer(s): Olamilekan Balogun, Oluwaseyi Opeyemi, Bello Tawfiq Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out