album cover
Legend
370
R&B/Soul
Legend was released on June 5, 2021 by 2391691 Records DK as a part of the album Legend - Single
album cover
Release DateJune 5, 2021
Label2391691 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Lolade Hamid Balogun
Lolade Hamid Balogun
Songwriter

Lyrics

Them say i no fit make am Yeah
Them say i no fit blow oh oh ye
Them say i just dey waste my time
Say music no be for me oh oh ye
But music is my life oh yeah
Cus music heals my soul yeah
Them never realize oh say I'm nothing without you
Me i know say one day one day me sef i go collect Grammy
And i know say one day one day i go still collect grammy oh oh oh ye
I go be legend oh
I go be legend oh
Put my name on the wall of the street oh oh oh
I go be legend oh ye ye
I go be legend oh oh ye
I go be legend oh oh oh
Put my name on the wall of the street oh
I go be legend oh oh oh ye ye
Commot my mama for poverty
Oluwa blessings dey cover me oh
Them write my name book of history oh
I no want anything to bother me oh
Ye as a young boy from street wey i be
Nobody fit feel all the pains we i feel
So many time i dey cry nobody see
But Winner don't quite so ola you have to win
Mama said shez waiting ololade
Say her people dey talk say me i run away
But mama you know say mi o bolanle oh
Na why i dey grind just to make my way oooo yeah
I go be legend oh
I go be legend oh
Put my name on the wall of the street oh oh oh
I go be legend oh ye ye
I go be legend oh oh ye
I go be legend oh oh oh
Put my name on the wall of the street oh
I go be legend oh oh oh ye ye
Commot my mama for poverty
Oluwa blessings dey cover me oh
Them write my name book of history oh
I no want anything to bother me oh
I go be legend oh
I go be legend oh
Put my name on the wall of the street oh oh oh
I go be legend oh ye ye
I go be legend oh oh ye
I go be legend oh oh oh
Put my name on the wall of the street oh
I go be legend oh oh oh ye ye
But music is my life oh yeah
Cus music heals my soul yeah
Them never realize oh say I'm nothing without you
Me i know say one day one day me sef i go collect Grammy
And i know say one day one day i go still collect grammy oh oh oh ye
Written by: Lolade Hamid Balogun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...