Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Sopulu Francis Nnadozie
Sopulu Francis Nnadozie
Songwriter

Lyrics

Ro Ro Ro Sexy commando Predebang (Obiaboard) Wetin you go want, wey I know fit do When ah pour dwine wine ah go pour for you Oda gals dey lie, oh baby no be true (Oh yea) When ah body whine whine Onome na you (Onome na you) Ro Ro Ro Sexy Commando Abeg make you fire pass katapult Bitter pass kolanut Ro Ro Ro Sexy Commando Abena say she fire pass katapult Bitter pass kolanut Philomena I like the way you bumbaya Fi ya body me I no fit come taya Onome you to like to dey nwuru manya o Semovita body no dey do like that Anytime you whine you dey gimme update Omotena you dey touch bad man antenna Shake that ikebe make you move it four ways Ife I bu di ukene o na me m n'onu (Aah ah) Sey ari àh dos Acheleku Wetin you go want, wey I know fit do When ah pour dwine wine ah go pour for you Oda gals dey lie, oh baby no be true (Oh yea) When ah body whine whine, onome na you Ro Ro Ro Sexy Commando Abeg make you fire pass katapult Bitter pass kolanut Ro Ro Ro Sexy Commando Abena say she fire pass katapult Bitter pass kolanut Abena, bena, bena, bena, be... Abena, bena, I bend downselect ok You carry wahala come dey put me on cruise Abena, bena, bena, nwa gimme some juice Wether na orange juice or na german juice Abena carry fire men I can't resist abena, bena, bena... Aaah Sey ari a dos Acheleku Ro Ro Ro Sexy Commando Abeg make you fire pass katapult Bitter pass kolanut Ro Ro Ro Sexy Commando Abena say she fire pass katapult Bitter pass kolanut Ro Ro Ro Sexy Commando
Writer(s): Sopulu Nnadozie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out