album cover
Bxdmxn
107
Alternative
Bxdmxn was released on June 30, 2021 by 13BxdMxn as a part of the album Bxdmxn - EP
album cover
Release DateJune 30, 2021
Label13BxdMxn
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
13BxdMxn
13BxdMxn
Performer
COMPOSITION & LYRICS
lanki
lanki
Songwriter
Oyileke Tolulope
Oyileke Tolulope
Songwriter
Wilson Ako
Wilson Ako
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Femilyn
Femilyn
Producer

Lyrics

Don't mention
When I Pull up on ya make you stand
At ease
I found my spot and I gat my peace
Am on the way forward
As e take gel me I no know
Omo Toni de ti'n lefo
Now drinking juice no more Zobo
Person way no get money no fit show case o
Modupe lowo sati to je'n capable
And e no mean say Man no Dey feel your charges
But I Just gotta calm it
Don't look down pon me
I gat goons on lowkey
Wey Dey always follow me
Man be working night and day
I don't care if you know me
You go know my story, story
Yes! No be say I too dey vex
But I don't want stress if it's not about the Cheques
Young King Kong see my hand on my chest
Anybody check him family go collect
Who Dey check? Make dem run cash
Emi Big Burger, Emi hot snacks
If e no be money no de share my contact cos
Person wey no get money no fit showcase
Person wey naked wan chook hand for pocket
I was downgraded and I was insulted
Dem plan my fall but I'm up like a rocket
God been the plug and na BXDMXN be socket
Don't touch it, Omo don't touch it
Cos if you touch it you might kick the bucket
High Tension High like a rocket
God been the plug and na BXDMXN b socket
Don't look down pon me
I gat goons on low key
Wey Dey always follow me
Man be working night and day
I don't care if you know me
You go know my story, story
Abena I go like drop point
Couple points not much
Na who God love come first
Yo I come from the trenches
But Man got more
I'm blessed
A lot of times I'm stessed
But I got no penny from nobody
So I'm living my life from my chest
Real shit
I've been on the road for a while
Bxdmxn we be this, we be that
So many P's my lyrics go reply
Mana born ready with me T's and me I's
Now I forgive mum for leaving me on a short notice
Dunno what to do with my fucked stories
I've been Good but now I'm Bad
So I no fit drop like I chop Boris
Don't look down pon me
I gat goons on low key
Wey Dey always follow me
Man be working night and day
I don't care if you know me
You go know my story, story
Written by: Oyileke Tolulope, Wilson Ako, lanki
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...