Lyrics

Odo Body wey sweet pass Banku O Aunty Tiwa Oo that your waist is Dangerous Baby O Beh Baby show me say you dey ready Alla Dem boys want Cuddle dey matter no reach to Burst bottle Fine girl no dey hide your selling point Dem go call am special Package, 30 billi for Isin that one na to manage Oo Somebody needs to know O O o, say na you wey get e dance floor Baby dance until tomorrow Oo, o baby dance komot e shame Ooo you no fit put e me for shame "Baby Noye O" Noye O Noye O Noye O Noye O Noye O Baby get e something wey pass e dollar, Dollar Dollar Dollar She get е asset pass Otedola, mma Oo adiagha udo ayadi ufok Mmi Oo, Mma O Mma O beh bеh do am for me Oo yeh Fine girl no dey hide your selling point Dem go call am special Package. 30 billi for Isin (Yeba) dat one na to manage Oo Somebody needs to know O O o, say na you wey get e dance floor Baby dance until tomorrow Oo, o baby dance komot e shame Ooo you no fit put e me for shame "Baby Noye O" Noye O Noye O Noye O Noye O Noye O Tire motto anye di moto offing utwenikang anye di ikang. Chai another style ikpong baby show your style. Fine girl no dey hide your selling point Dem go call am special Package Oo 30 billi for Isin dat one na to Noye Oo Somebody needs to know O O o, say na you wey get e dance floor Baby dance until tomorrow Oo, o baby dance komot e shame Ooo you no fit put e me for shame "Baby Noye O" Noye O Noye O Noye O Noye O Noye O
Writer(s): Lybra Lybra Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out