Lyrics

Let me take you to the village real quick OZ! Korra No go leave when you I say call police For your love o I go fight Chinese o I love you and I don commit Ahhh call police No go leave when you I say call police For your love o I go fight Chinese o I love you and I don commit Ahhh call police Onyema why you dey do me so Onyema why you dey do me so E say erimma whine am go down low Me I go whine am go down low So so girls o wey full your domot Them dey rush you like say na Jollof Ifeoma, Shukura, Amina Make una leave my Onyema So ka li ka beans your love e dey so ka li ka moi moi E dey make my heart dey beat your love e e dey so ka li ka moi moi So ka li ka beans your love e dey so ka li ka moi moi E dey make my heart dey beat your love e e dey so ka li ka moi moi No go leave you when I say call police For your love o I go fight Chinese o I love you o and I don commit Ahhh call police No go leave you when I say call police For your love o I go fight Chinese o I love you o and I don commit Ahhh call police Onyema why you dey do me so Onyema why you dey do me so E say erimma whine am go down low Me I go whine am go down low Fine boy (Onyema) Sweet boy (Onyema) You dey make me craze (Onyema) Go gaga craze (Onyema) Fine boy (Onyema) Sexy boy (Onyema) You dey make me craze (Onyema) Go gaga craze (Onyema) I dey craze for your matter (Onyema) I don finish my data (Onyema) Shey make I send you my aza (Onyema) I want to buy low waist (Onyema) I want wear low waist (Onyema) I want to whine my waist (Onyema) I no wan look Uche face (Onyema) Make I whine my waist ahh
Writer(s): Chukwufumnaya Anita Dean Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out