album cover
Omotoshan
album cover
Omotoshan was released on July 2, 2021 by Joevibes as a part of the album TOO MUCH VIBES
July 2, 2021
LabelJoevibes
LanguageEnglish
BPM106
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Verse 1]
Frescool Tide oo
Toshan Toshan
Toshan Toshan
Toshan Toshan
Toshan Shan Shan
Olo olo
Olo lo lo
Olo olo
Olo lo lo
[Verse 2]
Joevibes verse
When you show is a shutdown o
( Omo is a shutdown o) Adlibs
Put a man on a lockdown o
(Put man pon lockdown o) Adlibs
I be the guy wey go take you higher
I no dey lie girl you so so fire
The way you wine you my heart desire
Your body shape no be made in China
[Verse 3]
She no want Ferrari
I must to give am to you o
She no want designer
I gats to give am to you o
She no want Ferrari
I must to give am to you o
She no want designer
I gats to give am to you o
[Verse 4]
Omotoshan Toshan (Jesu) Adlibs
Toshan Shan Shan
Omotogon togon
Togon gon gon
Omotolo olo
Togon gon gon (NIBO) Adlibs
Ibadi e gon gon gon (Jesu) Adlibs
Omotoshan Toshan
Toshan Shan Shan
Omotogon togon
Togon gon gon
Omotolo onso
To Gbon Gbon Gbon ( Danci for dada) Adlibs
Ibadi e gon gon gon
[Verse 5]
Naso we give Dem
Give Dem
Give Dem
They feel the vibe oo
Naso we give Dem
Give Dem
Give Dem
They start to dance o (Zampirova zampi) Adlibs
[Verse 6]
Frescool verse
Your body sweet like ofesala oo
Modefe fi sara oo
Your body banging
I want to have it
You give me vibe
One of a kind (Depo) Adlibs
Every night and day
Oh baby how much I go pay
Just to get your loving
Just to get your loving
Sade Sade Jeka lo le lo le
Baby baby Jeka lo le lo le e
[Verse 7]
Omotoshan Toshan (Jesu) Adlibs
Toshan Shan Shan
Omotogon togon
Togon gon gon
Omotolo olo
Togon gon gon (NIBO) Adlibs
Ibadi e gon gon gon (Jesu) Adlibs
Omotoshan Toshan
Toshan Shan Shan
Omotogon togon
Togon gon gon
Omotolo onso
To Gbon Gbon Gbon ( Danci for dada) Adlibs
Ibadi e gon gon gon
[Verse 8]
Naso we give Dem
Give Dem
Give Dem
They feel the vibe oo
Naso we give Dem
Give Dem
Give Dem
They start to dance o
[Verse 9]
(Benijamz verse )
I just want to pull skirt
Amina is a loose girl
She wan chop my money go
She no want Make I pull skirt
She be like
Baby ahhh come and chop my money gan
Baby ahh ye! Come and chop my body gan
[Verse 10]
Ibadi yen lulu gan o
Idiyen mu oko le ohh no!
Come chop my money
I go take you to mummy
[Verse 11]
Omo to Shan / Omo to fine
Omo ti o sun gbalaja to ja na
Never ever leave you for corner
Take you fly across boarders gan
[Verse 12]
Come give me love now
Baby come give me love now
(Kilode )
[Verse 13]
Omo London
Come give me love now .
[Verse 14]
(Chorus )
Omotoshan Toshan (Jesu) Adlibs
Toshan Shan Shan
Omotogon togon
Togon gon gon
Omotolo olo
Togon gon gon (NIBO) Adlibs
Ibadi e gon gon gon (Jesu) Adlibs
Omotoshan Toshan
Toshan Shan Shan
Omotogon togon
Togon gon gon
Omotolo onso
To Gbon Gbon Gbon ( Danci for dada) Adlibs
Ibadi e gon gon gon
[Verse 15]
Nibo
Jesu
Your body sweet like ofesala oo
Omotoshan nana
Written by: Benjamin Okafor, Joseph Joevibes Adah, Olufemi folademi, Oreofero Collins

Loading...