album cover
Getto Boy
83
World
Getto Boy was released on June 18, 2021 by 225 ENTERTAINMENT Via Naijaplugdistro as a part of the album Getto Boy - Single
album cover
Release DateJune 18, 2021
Label225 ENTERTAINMENT Via Naijaplugdistro
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Afolabi Olanrewaju Lateef
Afolabi Olanrewaju Lateef
Songwriter

Lyrics

Diistill right here
Fatima no remember
All of the days I dey ask for her Number
Wey she dey use me dey smoke Marijuana
Chat with her jigga
Calle me yama yama
Fatima ti gbagbe eh
The other day
When you been Dey use me dey play
You been dey all ya friends sey
Me I be getto boi
Getto boy getty life
Getto boy getty swag
Getto boy fine
Getto boy wantu kpansh o
Getto boy wantu kpansh
Getto boy sweet
Getto boy want to vibes
Getto boy getty heart
Getto boy wantu love oh
Getto boy wantu do you you you Good good oh na na na
Konko jabele Kaluku loni shey ti e
Excuse me aunty, only you fitto cure Konji me
Make you no go dey form for me
Make you no go dey shakor for me
Getto boy getty life
Getto boy getty swag
Getto boy fine
Getto boy wantu kpansh o
Getto boy wantu kpansh
Getto boy sweet
Getto boy want to vibe
Getto boy getty heart
Getto boy wantu love oh
Getto boy wantu do you you you Good good oh na na na
Me I wantu be the best
Live like a president
In my Benz, me I wan to smoke Loud
Me I wantu puff and pass
Getto boy getty life
Getto boy getty swag
Getto boy fine
Getto boy wantu kpansh o
Getto boy wantu kpansh
Getto boy sweet
Getto boy want to vibe
Getto boy getty heart
Getto boy wantu love oh
Getto boy wantu do you you you, Good good
You you you, for Diistill
Me and you
Excuse me aunty, only you fitto cure konji me
Make you no go dey form for me
Make you no go dey shakor for me
Written by: Afolabi Olanrewaju Lateef
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...