album cover
Concentrate
album cover
Concentrate was released on July 9, 2021 by Wanted Music as a part of the album Concentrate - Single
ReleasedJuly 9, 2021
LabelWanted Music
LanguageEnglish
BPM97
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Every time u leave my side, I no go lie I Dey Jonze. Na the truth I no go pose. Hmmmm
See as u mesmerize baby, e Dey be like sey I high. What have u done to me, shawty
Girl I Dey wait for you
Anticipate for u
When are u coming home
Baby am so cold
I no go lie to you
Na Wetin man go doo
Since u don walk away, baby girl I no mind,
I no fit concentrate
I no fit concentrate
Ever since u leave my side I just Dey misbehave.
I go Dey misbehave
Oh no no noo
I no fit concentrate
She dey wine to di drums and bass she no contemplate
Baby take am all mek u confiscate
Many pretty gyals still I concentrate on you gyal wow on you wowwowo
What have u done to me lately
This kind feeling E dey craze me
DADA bossman no be lazy
OMOGE mek u no do me zombie oo
Why o why o as I reminisce with di shayo why o
Gyal u must to give me try oo why o
Omo give me one o mek I feel u
Me I no go renegade
Run away mek u no go fornicate
I go wait light up and meditate cause right now I no fit concentrat
Written by: Gary Longequeue, Okike Fabian Chimezie, Yaw Owusu Addai
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...