Music Video

Jay Teazer - Dubai (Official Video)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jay Teazer
Jay Teazer
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jay Teazer
Jay Teazer
Songwriter
john orseer chia
john orseer chia
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Chisom Obinna Onyeke
Chisom Obinna Onyeke
Producer

Lyrics

Make d money show make i spoil my mama (je'mapelle Jayteazer baby) I'm just a young boy that won't quit o So cut cap when u see me o Hustlers dem dey feel me o Because every song issa big hit o Omo e no easy to dey vip, e no dey happen overnight no be TDB i no wan give dem high-bp (brother) But their skele don dey eye me since Na money i dey find no be caro No time to dey argue with a yaro I dey pray to the God wey make D'bang blow cause me sef i be olivertwist and i wan blow too I never start its a warm up o Even my haters gimme thumbs up o God i dey ask u one question Shey e go bad if i carry my mama go Dubai (yeah yeah yeah wo wo wo wooo) Shey e go bad if i carry my mama go Dubai Ask your self, ask your self my brother, shey e go bad if u carry your mama go Dubai Aslong as i dey hustle i dey pray Everything go soft like pillow Unleash the dragon sisqo Haters! comot from my front make i see road mama na ur prayer dey work o Wo wo wo wo No be juju no be jazz o Dem no fit turn my sugar to salt oo Yeah ee yeah Na money i dey find no be caro No time to dey argue with a yaro I dey pray to the God wey make D'bang blow cause me sef i be olivertwist and i wan blow too I never start its a warm up o Even my haters gimme thumbs up o God i dey ask u one question Shey e go bad if i carry my mama go Dubai yeah yeah yeah yeah (wo wo wowo wowowo) Ask yourself, ask your self this question my brother ask yourself Shey e go bad if u carry your mama go dubai I cannot stop dreaming Keep shooting for the stars until i reach the top i will keep on believing You should not stop dreaming too Keep shooting for the stars Until u reach the top keep on believing too Na money i dey find no be caro No time to dey argue with a yaro I dey pray to the God wey make D'bang blow cause me sef i be olivertwist and i wan blow too I never start its a warm up o Even my haters gimme thumbs up o God i dey ask u one question Shey e go bad if u carry your mama go Dubai shey e go bad if u carry your mama go Dubai shey e go bad if u carry your mama go Dubai
Writer(s): Chisom Obinna Onyeke, John Chia Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out