Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Alpha P
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Alpha P
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Killertunes
Producer
Gem Uduma
Mixing Engineer
Lyrics
[Verse 1]
Baby oh no
Baby oh no
Come take my soul
Hmmmmm
[Verse 2]
Would you love
Someone like me, my girl
Wey no get any money
But I go treat you well
Oya bebe
Would you love
Someone like me, my girl
Wey no go give you problem
But go fit solve your problems
[Verse 3]
Hah
Hold on
Tell me wetin me I no go do
For love
Anything you tell me I go do
Full stop
Biggie money me I no fit do
Oh no baby
Just call
Anytime I dey available
True love
No be by money we go dey prove
No run
Baby why you wan dey do me so oh
[Verse 4]
Baby oh no
Baby oh no o oh
Where you wan go
Come take my soul
Baby oh no
Baby oh no o oh
Where you wan go
Come take my soul
[Verse 5]
Where the green light goes
That's where my lady she go go
She no go suffer for me o
Abi na loving she go chop
And all the people they don't know
That I've been waiting on the road
I no know wetin do me o
Wey turn e me to full mumu
Oh yeah yeah, I'm in trouble
[Verse 6]
Hold on
Tell me wetin me I no go do
For love
Anything you tell me I go do
Full stop
Biggie money me I no fit do
Oh no baby
Just just call
Anytime I dey available
True love
No be by money we go dey prove
No run
Baby why you wan dey do me so oh
[Verse 7]
Baby oh no
Baby oh no o oh
Where you wan go
Come take my soul
Baby oh no
Baby oh no o oh
Where you wan go
Come take my soul
Written by: Alpha P

