Lyrics

Say my blessing na follow come Everyday of my life I dey hustle Kin ba le ri owo gan All the pains and the worries Normal ni inside life things Moh de tepa moshe everyday Say kin baale jaiye gan Emi fi O kan baale My God Dey there If I offend you no vex My broda E get why Emi fi O kan baale My God Dey there If I offend you no vex My broda E get why No go dey do anyhow for my luungu If my boys dem catch you You go know sey dis life no be two You go cooperate once No go dey do anyhow for my luungu If my boys dem catch you You go know sey dis life no be two You go cooperate once This one na classic Nothing you can tell me My brother make you relax Sey kajo shey faaji you know how we run things Make we thank God for life Omo araye ma ni ika Wan ma shey e bashu bashu gan ni my nigga So make you no reason am Just do yah thing and leave the rest 4 God Emi fi O kan baale My God Dey there If I offend you no vex My broda E get why Emi fi O kan baale My God Dey there If I offend you no vex My broda E get why No go dey do anyhow for my luungu If my boys dem catch you You go know sey dis life no be two You go cooperate once No go dey do anyhow for my luungu If my boys dem catch you You go know sey dis life no be two You go cooperate once No go dey do anyhow for my luungu If my boys dem catch you You go know sey dis life no be two You go cooperate once No go dey do anyhow for my luungu If my boys dem catch you You go know sey dis life no be two You go cooperate once Omo araye ma ni ika Wan ma shey e bashu bashu gan ni my nigga So make you no reason am Just do yah thing and leave the rest 4 God
Writer(s): Oladele Bolaji Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out