Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Oluwateemzy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Timothy Benjamin
Songwriter
Lyrics
[Verse 1]
Oluwateemzy that girl dey tease me
[Verse 2]
Girl, I've been knocking, knocking, knocking on your door
Abeg make you answer
Abeg make you answer joor
Girl, I've been knocking, knocking, knocking on your door
Abeg make you answer joor
Abeg make you answer
[Verse 3]
So tell me what is going on
Anytime on the phone you turn me on
Body so pretty like a stallion
Na you dey gat my thinking all night long
Baby, all night long
What is going on?
Anytime on the phone you turn me on
Body so pretty like a stallion
Na you dey gat my thinking, na you dey gat my thinking o you
[Verse 4]
So tell me what's the magic, magic
The thing dey make heart dey panic, panic
Daily I'm craving for you dearly, dearly
My darling, now me I can't sleep, can't sleep, yeah
Na you I want finally oh
Give me your finger na eternally oh
Anyone wey try to cross fire na oh
Steady by your side, me I no tire and I no go tire
[Verse 5]
A body so fluffy just like a cornflakes
I need no other, no dey double date
The thing dey sweet like a chocolate
Baby no form, make you stop to dey underrate
Body so fluffy just like a cornflakes
I need no other, no dey double date
The thing dey sweet like a chocolate
Baby no form, make you stop to dey underrate
[Verse 6]
Girl, I've been knocking, knocking, knocking on your door
Abeg make you answer
Abeg make you answer joor
Girl, I've been knocking, knocking, knocking on your door
Abeg make you answer joor
Abeg make you answer
[Verse 7]
So tell me what is going on
Anytime on the phone you turn me on
Body so pretty like a stallion
Na you dey gat my thinking all night long
Baby, all night long
What is going on?
Anytime on the phone you turn me on
Body so pretty like a stallion
Na you dey gat my thinking, na you dey gat my thinking, oh yeah oh
[Verse 8]
Girl, I've been knocking, knocking, knocking on your door
Abeg make you answer
Abeg make you answer, oh ooh
Written by: Timothy Benjamin


