album cover
Relax (feat. Fatboy E)
album cover
Relax (feat. Fatboy E) was released on August 26, 2021 by Reeplay as a part of the album Abnormal Normality
ReleasedAugust 26, 2021
LabelReeplay
LanguageEnglish
BPM74
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Shooting all these f*ck boys down down down down
Ha
Reeplay
Shooting all my enemies down
Shey na the vibe
They go contact
We don dey come
Make dem relax
I no dey lie
All I spitting is facts
All these fuck boys dem they go contact
Shey na the vibe
They go contact
We don dey come
Make dem relax
I no dey lie
All I spitting is facts
All these fuck boys dem they go contact
Shooting my enemies down
See their body for the ground
See their body for the floor
Now they no fit make a sound
Na we be the realest you can’t tell me that the realest is yet to be found
We position for the game
All you **** outta bounds
Commot for here
Wetin them talk
Omo we no fit stop
Omo we no go fit slow down nonstop we go dey pop
This one na beautiful noise
No be say we dey disturb
I no dey hear you my guy
Why your vocals dey distort
Why e be say when you f*ck up Na all of your guys Dey come dey report
Be like say you need to chop like one or two
Shey na the vibes
Dem go contact
Shey na the moves
We go dey dance
Wey the money make I put am for pocket
You come in between
 you be kicking the bucket
Stealing your girl
Like I’m picking your pocket
If you come for her
I go fall out the machete
I should have put a bullet in your head
I should’ve killed you when I had the chance
I for don chook your belle till e burst
If your intestine no comot na your luck
I’m a fat ****
Trynna get money money money honeys
In a wholesale
Fat pimp from pitakwa
Selling hoes on retail
Hundred percent with the energy
Everybody contact
No be rush rush rush something
Tell em say make dem relax
Shey na the vibe
They go contact
We don dey come
Make dem relax
I no dey lie
All I spitting is facts
All these fuck boys dem they go contact
 Shey na the vibe
They go contact
We don dey come
Make dem relax
I no dey lie
All I spitting is facts
All these fuck boys dem they go contact
Written by: Jibril Adeiza Omaki
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...