album cover
One Hand
3
Hip-Hop/Rap
One Hand was released on August 26, 2021 by Reeplay as a part of the album Abnormal Normality
album cover
Release DateAugust 26, 2021
LabelReeplay
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM195

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Reeplay
Reeplay
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jibril Adeiza Omaki
Jibril Adeiza Omaki
Songwriter

Lyrics

Eh eh
Ah ah
Reeplay
Many many years man Treck under the sun
Now dem dey feel the heat when me walk in the door
All the man dem rage when we up on the floor
All the gyal dem whine that ting for the boy
I look left look right too hot
Wetin you carry for back is too much
And yes I want touch and chop the small chops
But I’m a gentleman I gats to comport for now
If I start dey give you girl Na hot hot
Go slow like say na hold up or rush rush
Choose, keep it on a hush hush
Don’t loud it unless you want crush
Ah ah
Kilode kilode
Wetin happen
Wetin sup
Fi le jor
Kilode kilode
Wetin happen
Wetin sup
Fi le jor
Girl your body confam
Give it to you one hand
Girl your body confam
Give it to you one hand
Wah gwan
How you dey
I just wanna get to know you I’m Reeplay
If it ain’t too much to ask what’s your name
Girl I’m feeling you and this ain’t no game
Wah gwan
How you dey
I just wanna get to know you I’m Reeplay
If it ain’t too much to ask what’s your name
Girl I’m feeling you and this aint no game
She say you better talk money when you talk to me
Coz I don’t keep broke company
Too many man dem dema come for me
And if you got a problem go call police
I no fit call my police
I don’t like police
I rather die than say make I call police
See I no like the concept
Shey na my fault say you come set
Ah ah
Kilode kilode
Wetin happen
Wetin sup
Fi le jor
Kilode kilode
Wetin happen
Wetin sup
Fi le jor
Girl your body confam
Give it to you one hand
Girl your body confam
Give it to you one hand
Wah gwan
How you dey
I just wanna get to know you I’m Reeplay
If it ain’t too much to ask what’s your name
Girl I’m feeling you and this ain’t no game
Wah gwan
How you dey
I just wanna get to know you I’m Reeplay
If it ain’t too much to ask what’s your name
Girl I’m feeling you and this aint no game
Written by: Jibril Adeiza Omaki
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...