Listen to One Life by Jarzboy

One Life

Jarzboy

New Age

Lyrics

Yeah Oh oh oh Oh oh oh oh oh oh Mr brain on the mix yeah Yeah ah ah ah Jarz Dem All Baby oh Jarz Dem All Baby oh Dem say i high cos i take liquor Enjoy your life cos all man go live once U no wan die but nothing to live for Make money cos nobody love you I give them vibes and i give them banger They love my style dem feel am for zanga I give dem vibes wey dem go remember Now your girl say i sweet like fanta Oh oh oh oh I dey try make i make money make i no suffer Oh oh oh oh I dey try make i blow make dem no push me for corner Oh oh oh oh I dey give dem the vibes wey dem go fit dey remember Oh oh oh oh And my mama tell me say make i no go slumber One Life One Life Na one die we go die yeah Na one kpai we go kpai yeah One Life One Life Na one die we go die yeah Na one kpai we go kpai kpai kpai kpai ah ah Me i be soldier See as i gallant I no dey fear no man for this planet Only Jah my father omini-potent That's why i trample upon dem serpent ah ah You only get one life u go live And if you die u don die omo no be beans Many things e dey happen for street That's why i dey lock up dey do my things If dem wan fuck you no gree Make nobody tell you make you go open nyash for free Nobody be your blood for the street Pull up with my gees we're fresh and clean Inner the club we do bigman thing Na small small dem dey climb mountain Many men dem dey hypocriting I give dem many hits and still cooking
Writer(s): Nwokoma Ebubuchi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out