album cover
Mo Fe (feat. Starblizz)
32
Pop
Mo Fe (feat. Starblizz) was released on August 7, 2021 by Ziky i as a part of the album Mo Fe (feat. Starblizz) - Single
album cover
Release DateAugust 7, 2021
LabelZiky i
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ziky i
Ziky i
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Isaac John
Isaac John
Songwriter

Lyrics

Starblizz ehh Zikybadman (it... barmy on the beat)
Ina mi ghetto wey we Dey
My people Dey pray make i ball
Badman dey wish make i fall
Hustle i Dey grind steady i Dey for dem top eh eh eh
Cause me i get dreams eh dreams of to be rich eh
Dreams of to make mama proud eh
Dreams of to the conquer the world
Dreams of to the ganger oh
ina my Benz ina my Benz eh eh
Cause I wan flex cause i wan flex eh eh eh
So me say aye opemeji i need the energy
Body Dey totori me i need the more money eh
Aye opemeji eh. Body Dey totori me i need the more money eh eh...
Eh oya pass me the lighter say me i wan high ohhhh
This life e no easy brother i still Dey fight ohhhh
O lord am grateful for all i have oh
Cause am alive ohhhh
See oh lord abeg o oh lord abeg o
oh lord abeg o i wan be the best o
oh lord abeg ooo i just Dey beg o
oh lord abeg ooo show me the way o
Oh lord i pray o make your blessings dem no delay
Make dem good things Dey come my way
Me i want to Dey count my pay eh
Oh lord i pray o make your blessings dem no delay eeh
Make dem good things dem come my way
Me i want to Dey count my pay
Mo fe ni mi Olowo Mo fe ni o raba
Mo fe ni o paper see me i want no hater
Mo fe ni mi Olowo.eh Mo fe ni o raba aah
Mo fe ni o paper see me i want no hater
(Say i wan no hater)
Anything for the paper anything for the raba
I fit do anything for the paper anything for the paper aah
Anything for the raba i fit do anything for the paper
Pray for me (pray for me)
Pray for me (pray for me)
This journey no be one man thing
If i tell you weytin man don see eh
Pray for me (pray for me)
Pray for me (pray for me)
This journey no be one man thing
If i tell you weytin man don see
(This journey no be one man thing
If i tell you weytin man don see)
Oh lord i pray o make your blessings dem no delay
Make dem good things Dey come my way
Me i want to Dey count my pay eh
Oh lord i pray o make your blessings dem no delay eeh
Make dem good things dem come my way
Me i want to Dey count my pay
Mo fe ni mi Olowo Mo fe ni o raba
Mo fe ni o paper see me i want no hater
Mo fe ni mi Olowo.eh Mo fe ni o raba aah
Mo fe ni o paper see me i want no hater
(Say i wan no hater)
Written by: Isaac John
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...