Lyrics

Pack and go Yeah Bobo make you pack and go o Oh yeah Pack and go o o Bobo make you pack and go Pack n go o Everyday and night You think say I be fool Telling people wetin I no do As you see me so I no send you I no send you Come dey call my phone Call my phone Say you wanna speak with mama Come dey tell my friends Saayyyyy I dey flirt around o Wetin I do you Yeah eh Wetin I do you You dey killi me slowly Abeg park well Park well Park well Make I rest Park well Say make you park well Nhmmmmm Bcos today your matter don end o o Don't wanna be your boo uh Come tell me what you said We wanna talk about I'll be in ma hood, chilling and waiting When you come around Hmmmnmmm I no Wan dey with you uh uh Yeah... eh eh eh eh eh Yeah eh eh Pack and go Yeah Bobo make you pack and go o Oh yeah Pack and go o o Bobo make you pack and go Pack and go Being broke is sick So I guess my health Is rich I be hoping, wishing Me and you Could be But I no get money You want to jakpa You dey follow My guys baby How far I don tire For this kind loving I give you my heart And my money If you no want stay Make you pack and go Yeah pack and go This kind kele Suppose be my own I really wanna Take you down To my zone Don't wanna be your boo uh Come tell me what you said We wanna talk about I'll be in ma hood chilling and waiting When you come around Hmmmnmmm I no Wan dey with you uh uh Yeah eh eh eh eh eh Yeah eh eh Don't wanna be your boo uh Come tell me what you said We wanna talk about I'll be in ma hood chilling and waiting When u come around Hmmmnmmm I no Wan dey with you uh uh Yeah eh eh eh eh eh Yeah eh eh Pack and go Yeah Bobo make you pack and go o Oh yeah Pack and go o o Bobo make you pack and Pack and go
Writer(s): Gabriel Onoja Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out