album cover
Diego Lopez
189
Afro-Beat
Diego Lopez was released on August 21, 2021 by Slasha Entertainment Management as a part of the album Diego Lopez - Single
album cover
Release DateAugust 21, 2021
LabelSlasha Entertainment Management
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
Reejay
Reejay
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olanrewaju Olajuwon
Olanrewaju Olajuwon
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Baby Boi
Baby Boi
Producer

Lyrics

REE
REEJAY
Wetin cause jealousy
Na my downfall they want to see
They be think say my God Dey sleep
I no go stop to Dey drop melody, Drop melodyyy
HOOK<<
Holy water pour my head MY HEAD
Akanuche Na my strength MY STRENGTH
See all the blinqs for my neck MY NECK
Balling like Diego Lopez ooo
Holy water pour my head
Akanuche Na my strength
See all the blinqs for my neck
Balling like Diego Lopez ooo
CHORUS<<
MAJO(X3) MAYO
MA KURUKERE MAJO MAYO
MAJO(X3) MAYO
MA KURUKERE MAJO MAYO
MAJO(X3) MAYO
MA KURUKERE MAJO MAYO
MAJO(X3) MAYO
MA KURUKERE MAJO MAYO
VERSE 2 <<
See my element
Plenty confidence
They gat document
But no evidence
IS OVER (X2)
People wey you trust
Some turn enemies
See them backbiting
I no Dey surprise
IS OVER (X2)
Mogbe Moku Mo daran
Them girls them feel me like Omarion
Tell me make I carry her go mount Zion
I no be Dry cleaner but na she I Dey IRON
Mogbe Moku Mo daran
Them girls them feel me like Omarion
Tell me make I carry her go mount Zion
Wetin you go like make we Dey high on
HOOK<<
Holy water pour my head MY HEAD
Akanuche Na my strength MY STRENGTH
See all this blinqs for my neck. MY NECK
Balling like Diego Lopez ooo
Holy water pour my head
Akanuche Na my strength
See all this blinqs for my neck
Balling like Diego Lopez ooo
CHORUS<<
MAJO(X3) MAYO
MA KURUKERE MAJO MAYO
MAJO(X3) MAYO
MA KURUKERE MAJO MAYO
MAJO(X3) MAYO
MA KURUKERE MAJO MAYO
MAJO(X3) MAYO
MA KURUKERE MAJO MAYO
Written by: Olanrewaju Olajuwon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...