album cover
My Way
9
Afro-Beat
My Way was released on September 24, 2021 by Toa as a part of the album Toa - EP
album cover
Release DateSeptember 24, 2021
LabelToa
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
ifeanyi oge agwu
ifeanyi oge agwu
Songwriter

Lyrics

Abeg tell this **** what the hell dey want from me
So many enemy for road dem wan to block my way
Now when I enter for the street I must to drop something
Me no go copy any body I go do am my way
And as a ghetto youth for street make you wise up
Nobi everything weh blink be ah diamond
Make dem no use their problem to spoil ur own...
Make dem no make u feel like dog when u b lion
Brother u b lion
Nobody do music my way Nobi lie
Dey say I'm very very calm but I be bad boy
Me Dey another planet every time Me smoke dah kpoli
Different songs different vibes
Different vibes different songs
On daily me Dey pray for grace To follow me
Mama dey always pray for me na she Dey cover me
Emi o le foh fun anybody oluwa cover me e eee
Lummy na g oluwa Na the key
And as a ghetto youth for street make you wise up
Nobi everything weh blink be ah diamond
Make dem no use their problem to spoil ur own...
Make dem no make u feel like dog when u b lion
Brother u b lion
Nobody do music my way Nobi lie
Dey say I'm very very calm but I be bad boy
Me Dey another planet every time Me smoke dah kpoli
Different songs different vibes
Different vibes different songs
Written by: ifeanyi oge agwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...