album cover
Diamond
70
Afro-Pop
Diamond was released on September 24, 2021 by Motion Major Records as a part of the album Goose & Gander - EP
album cover
Release DateSeptember 24, 2021
LabelMotion Major Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Emeka jeremiah Nnaji
Emeka jeremiah Nnaji
Songwriter
Leo Saint
Leo Saint
Songwriter
Quincy Opara
Quincy Opara
Songwriter

Lyrics

Odoyewe
No be today
No body can tell me say
U no be ma baby eh
Odoyewe
No be today
No body can tell me say
U no be ma baby eh
I go put, diamond ring on ur finger
I go sing, I go sing song with ur guitar
I go put, I go put ring on ur finger eh
Diamond thing
I go put, diamond ring on ur finger
I go sing, I go sing song with ur guitar
I go put, diamond ring on ur finger eh
My Diamond thing
I say when I dey sick
Na you wey be ma medicine
Na you dey take good care of me
You dey do me like no body else
So many
So many girls wey dey come ma way
But me I No dey look dem face
I no wan loose my concentration
On you, eheee
So many talk say Dem be ma bae
But me I never see there face
Dem no fit give me motivation
But u
Odoyewe
No be today
No body can tell me say
U no be ma baby eh
Odoyewe
No be today
No body can tell me say
U no be ma baby eh
I go put, diamond ring on ur finger
I go sing, I go sing song with ur guitar
I go put, I go put ring on ur finger eh
Diamond thing
I go put, diamond ring on ur finger
I go sing, I go sing song with ur guitar
I go put, diamond ring on ur finger eh
Diamond thing
Girl I wanna give u all of me
Cos Na only u wey get all of my colony
Na Only U B D Best Company
Oh baby, Wen u're here, u know say me I dey feel complete ooh
So many
So many girls wey dey come ma way
But me I No dey look dem face
I no wan loose my concentration
On you, eheee
So many talk say Dem be ma bae
But me I never see there face
Dem no fit give me motivation
But u
Odoyewe
No be today
No body can tell me say
U no be ma baby eh
Odoyewu
No be today
No body can tell me say
U no be ma baby oh
I go put, diamond ring on ur finger
I go sing, I go sing song with ur guitar
I go put, I go put ring on ur finger eh
Diamond thing
I go put, diamond ring on ur finger
I go sing, I go sing song with ur guitar
I go put, diamond ring on ur finger eh
Diamond thing
My Darling My Darling Baby
Jejely, Jejely Eh
My Darling, My Darling Baby
Written by: Emeka jeremiah Nnaji, Leo Saint, Quincy Opara
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...