album cover
Remember me
album cover
Remember me was released on October 8, 2021 by Cyfa as a part of the album Another Kind of Them
ReleasedOctober 8, 2021
LabelCyfa
LanguageEnglish
BPM104
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Remember as I play
My own part
Remember afrobeat for inside church
Remember sey I come and I sing my song
Remember as I stay and I no give up
Say my name say my name
Dakun ma gba gbe
Remember my name o
Dakun ma gba gbe
Say my name say my name
Dakun ma gba gbe
Remember cyfa o
Dakun ma gba gbe
Tell them of the song wey I sing o
I dey bless lives and them happy
Tell them sey I try e no easy
I dey bless lives and them happy
The price you pay now for a dream now
The price you pay now for a vison
The price you pay now to be heard na na
The price you pay now for a dream now
The price you pay now for a vison
The price you pay now to be heard na na
Say my name say my name
Dakun ma gba gbe
Remember my name o
Dakun ma gba gbe
Say my name say my name
Dakun ma gba gbe
Remember cyfa o
Dakun ma gba gbe
Written by: Oki Richard Gbenga
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...