Lyrics

Oh, no yeah Oh-oh-oh (L-Lister Boss) Yeah I no fit talk oo, I no fit shout I no fit calculate and I no fit count Na me come be the one dem dey talk about Everything we-, everything we- Follow my lead oo, follow me go Ogbeni jubilate, wa bami jo We don dey elevate, killing the show We go let dem know, let dem know, let dem know And we go enter the place Scatter the place, scatter the area We no dey look Uche face Mash up the place, give dem malaria And we go enter the place Scatter the place, scatter the area We no dey look Uche face Mash up the place, give dem malaria One time for the gbedu, one time Two time for my people wey turn up Slow whine, body banging, body banging Show am, show am One time for the gbedu, one time Two time for my people wey turn up Slow whine, body banging, body banging Show am, show am Oya wole, wole, wole wa, wole wa wa o For this party, you fit soji enter oo Shebi you dey feel the instrumental Gbedu on point, dey mek me mental Wahala go dey for who no concur Palava go dey if you no concur Moni moni, mek we jaye today Come take am gbe, gbe, gbe And we go enter the place Scatter the place, scatter the area We no dey look Uche face Mash up the place, give dem malaria And we go enter the place Scatter the place, scatter the area We no dey look Uche face Mash up the place, give dem malaria One time for the gbedu, one time Two time for my people wey turn up Slow whine, body banging, body banging Show am, show am One time for the gbedu, one time Two time for my people wey turn up Slow whine, body banging, body banging Show am, show am One time for my people, one time Two time for my people wey turn up Slow whine, body banging, body banging Show am, show am One time, one time Two time for my people wey turn up Slow whine, body banging, body banging Show am, eh
Writer(s): Princess Funmilola Fisher Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out