Credits

PERFORMING ARTISTS
Ebisco Sugar
Ebisco Sugar
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Ebike Sanzu
Ebike Sanzu
Vocal Producer

Lyrics

[Intro]
It's Ebisco Sugar
And Graham D D D D, Baba now
[Verse 1]
A hungry man wey never see food chop
Na small thing go make am dey vex
Because the things I prayed for never come, no mean say them no go manifest
Cos your indomie first my banga soup done
No mean say you go dey look me less
Me I no de stress, me I believe in God
Cos I know say the blessings go surely manifest
[Chorus]
E no get wetin God no fit do uh uh uh
No fit do uh uh
No fit do uh uh uh uh
E no get wetin God no fit do uh uh uh
No fit do uh uh
No fit do uh uh uh uh
[Verse 2]
Miracles still dey happen everyday
That's why I don't walk by sight but by faith
When things looks tough I go on my knees and pray
Cos all of my blessings na God hand e dey
I never put my hope in any man
Because all them get na only mouth
Them go promise and fail but God no dey promise and fail
[Chorus]
E no get wetin God no fit do uh uh uh
No fit do uh uh
No fit do uh uh uh uh
E no get wetin God no fit do uh uh uh
No fit do uh uh
No fit do uh uh uh uh
[Verse 3]
Me I don see wetin God no fit do
Me I don see, me I don see ah hai
God no fit disappoint
No be Amaka, He no dey disappoint
He no fit forsake anybody He anoint
God no fit do am at all
He no fit do am
I dey shout Oluwa oh
Messiah oh
I know say you don tire oh
He go visit your case, no worry
[Chorus]
E no get wetin God no fit do uh uh uh
No fit do uh uh
No fit do uh uh uh uh
E no get wetin God no fit do uh uh uh
No fit do uh uh
No fit do uh uh uh uh
[Outro]
E no get wetin God no fit do uh uh uh
No fit do uh uh
No fit do uh uh uh uh
It's Graham D D D D D D D, Baba now
Ebisco Sugar dey here so oh
You no fit call wetin God no fit do do do do do do, yeah yeah
Written by: Ebisco Sugar
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...