Lyrics

From a Lerva to Pupa And from a Pupa to a Butterfly Na small small we dey grow We go fly one day for sure Some people don dey ask me why? Dollah Boi Why're you running? When you should be flying I say na process you should know You no go reap What you never sew I'm on a runway Man craze Doing 90 knots See my eye red My legs don tire But my mind dey I'm focused on my goals, oh yea I will Fly one day Just one day The air will carry me up I will Fly one day Just one day The air will carry me up Na from river wey we don dey flow Dey enter ocean Meander around the obstacle to destination I know you never see this kind determination Oh oh oh Oh oh Different vibez so they cant overstand Different knifes wey dem stab me from back But they cannot hold me down no I keep on moving am no zombie tho I will Fly one day Just one day The air will carry me up I will Fly one day Just one day The air will carry me up I'm on a runway Man craze Doing 90 knots See my eye red My legs don tire But my mind dey I'm focused on my goals, oh yea
Writer(s): Richie Sunday Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out