Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Richie Sunday
Richie Sunday
Songwriter

Lyrics

Wahala no dey finish Wahala everyday Erima wey dey give me trouble Mama dey too complain But Issa Friday night I wanna free my mind and jaye Issa Friday night Oh make I clear my mind and jaye Jaye gan gan - gan gan Abeg follow me jaye Jaye jaye Come come make you follow me shaye Shaye gan gan - gan gan Many problems How to solve em Na weace But the means no dey I Dey pile em Lagos hot Problem for danfo driver If you dey go ojodu Berger Make you take am sofree Suffer suffer Hunger hunger Every corner Niger delta Man dey tire oh Man dey tire eh Issa Friday night I wanna free my mind and jaye Issa Friday night Oh make I clear my mind and jaye Jaye gan gan - gan gan Abeg follow me jaye Jaye jaye Come come make you follow me shaye Shaye gan gan - gan gan Vocal chops Wahala no dey finish Wahala everyday Erima wey dey give me trouble Mama dey too complain Oooo Suffer suffer Hunger hunger Every corner Niger delta Man dey tire oh Man dey tire eh Issa Friday night I wanna free my mind and jaye Issa Friday night Oh make I clear my mind and jaye Jaye gan gan - gan gan Abeg follow me jaye Jaye jaye Come come make you follow me shaye Shaye gan gan - gan gan
Writer(s): Richie Sunday Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out