Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Festus Bada Yungskid
Festus Bada Yungskid
Songwriter

Lyrics

HMM Its your boy Yungskid o ahyii See my brother if you ask me Ask me about life I go tell you Me I go tell you wetin I know o Me I go tell you wetin I know o See my brother if you ask me Ask me about life I go tell you Me I go tell you wetin I know o Me I go tell you wetin I know o See This life o! E no easy Many people dying for the street E kan dey be like say na cheating Make person just Dey pray for himself o E no easy Many people dying for the street E kan dey be like say na cheating 50 50 say this life na dice ooo Orimolade Ori Orimolade Orimolade Baba baba jowo so ka le Orimolade Ori Orimolade Orimolade Baba baba jowo so ka le Many many sin wey I don sin Many many things wey I don do Many many times wey I run go Yet Baba still Dey forgive me eh Me I just Dey dupe blessings come my way Bad belle people oya far away Person die today even that one Dey Na only papa God fit watch your ways See this life o! E no easy Many people dying for the street E kan dey be like say na cheating Make person just Dey pray for himself o E no easy Many people dying for the street E kan dey be like say na cheating 50 50 say this life na dice e eh Orimolade Ori Orimolade Orimolade Baba baba jowo so ka le Orimolade Ori Orimolade Orimolade Baba baba jowo so ka le Rip Timi berry
Writer(s): Festus Yungskid Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out