Lyrics

I wan tell you a story o (story story o) Ah... (drama boy) Okul key I wan tell you a story o (story story o) My girlfriends I swear nobody holy o (holy holy o) I have been messing around women and money o (money money o) Only your love fit control me ('trol me 'trol me o) Fit control me o Asa nipe baby (gimme) Ilete (gimme) Sogeze (gimmie) Niweke (gimme) All your body (gimme) Your waist (gimme) Your love (gimme) Jogodo (gimme) Ogini please (gimme) Shawee (gimme) Sololo (gimme) Jawee (gimme) All your body (gimme) Your waist (gimme) Your love (gimme) Oh baby tam tam Unachonipa tam tam Tam baby tam tam Unachonipa tam tam tam Unavyo wine your waist Unanitekenya tekenya alele unanitekenya Inawasha ka nyungunyungun Unanitekenya tekenya Unanitekenya See your love dey kpakamishi Unanitekenya tekenya Unanitekenya All love for my body Unanitekenya tekenya Unanitekenya I wan tell you a Me I wan tell you my story Many many drama Many many girls de wan come my way After dem all Tell me wetin I gain I say dey all come for the money Me I wanna flex Fifty girl done another one again But this very one take my sorrow away eh She give me kokokoko gimme kokokoko Gimme kokokoko Knock for my door door door Show me lololove Show me lololove Show me lololove She give me kokokoko gimme kokokoko Gimmie kokokoko She show me lololove Show me lololove She dey burst my brain o popopopo Asa nipe baby (gimme) Ilete (gimme) Sogeze (gimmie) Niweke (gimme) All your body (gimme) Your waist (gimme) Your love (gimme) Jogodo (gimme) Ogini please (gimme) Shawee (gimme) Sololo (gimme) Jawee (gimme) All your body (gimme) Your waist (gimme) Your love (gimme) Oh baby tam tam Unachonipa tam tam Tam baby tam tam Unachonipa tam tam tam Unavyo wine your waist Unanitekenya tekenya alele unanitekenya Inawasha ka nyungunyungun Unanitekenya tekenya Unanitekenya See your love dey kpakamishi Unanitekenya tekenya Unanitekenya All love for my body Unanitekenya tekenya Unanitekenya I wan tell you a story (story story o)
Writer(s): Diamond Platnumz, Divine Ikubor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out